Tuesday 25 April 2017

Best of Akpos

AKPOS: Papa when I go HEAVEN, I
go ask Mama why she Died so
Soon..
PAPA: What if she dey HELL?..
AKPOS: Na u go ask her be that
+++++++++++++++++
Akpos: 2 3 4 6 7 8 9
Teacher: where is 5?

Akpos: Yesterday, I heard on d
news dat 5 died in a car
accident
*d teacher had a miscarriage*
+++++++++++++++++
EKAETTE: Before we Marry u dey
give me Gifts, Wetin happen
now?..
AKPOS: Fishermen still dey give
Worm to Fish wey e don catch ?
+++++++++++++++++
AKPOS; Switheart, let's play Hide
& Seek..
EKAETTE; Noooooo, the last time
we did, I didn't find u till
February 15
+++++++++++++++++
Few weeks to val
Gf:baby I heard new bb is out.
Akpos:all bb's always hang.
Gf: dis one doesn't hang.
Akpos: so am a liar abi?Its over
btw us
+++++++++++++++++
Teacher: Can U see God?
Akpos: No.
Teacher: Then there isn't a God!
Akpos: Sir, can U see ur brain?
Teacher: No. Akpos: so u have
no Brain
+++++++++++++++++
Akpos:I am dreamin to be
rich...just like my father.
Teacher: "Is ur father rich?
Akpos: No,he's dreaming Too
+++++++++++++++++
Wife:If i knew u were dis Poor I
wuldn't av married u!
Akpos: what do u think I meant
when I said u were the only
thing I have in this world?
+++++++++++++++++
Joba: Bros, why u wan Divorce
your Wife na..
AKPOS: She too dey Smile for
Sleep, e be like She don get
another Husband for her
DREAMs
+++++++++++++++++
OCHUKO: Guy, why u wan
swallow that MAGNET ..
AKPOS: Ekaette say I no dey
ATTRACTIVE again..
+++++++++++++++++
TEACHER: Why are those two
Mental People Kissing each
other..
AKPOS: They are MADLY in
love.lol.
Enjoy ur day

0 coment�rios: